35 So, Jesus tell di pipol make dem sidan for groun,
Jesus ask dem, “How many bread una get?” Dem ansa, “Na seven bread and some small-small fish.”
kon take di seven bread and di fish. Afta e don tank God, e divide di bread and fish give en disciples make dem share am for di pipol.
Jesus ansa, “Tell all di pipol make dem sidan” (as plenty grass dey di place wey dem go fit sidan put). Di men wey sidan, rish 5,000.