34 Jesus ask dem, “How many bread una get?” Dem ansa, “Na seven bread and some small-small fish.”
Di disciples ansa, “As dis pipol plenty so, where wi go fit get food wey go rish dem chop for dis wildaness?”
So, Jesus tell di pipol make dem sidan for groun,