Matiu 15:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English20 Na all dis tins dey make pesin dirty, nor bi bikos pesin chop with en hand wey e nor wosh.” အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |
But for pipol wey fear nor dey let dem do wetin good; doz wey nor bilive mi, doz wey nor dey obey mi; doz wey kill odas; pipol wey dey sleep with who dem nor marry; doz wey dey do majik; pipol wey dey serve juju and evribody wey dey tok lie, na inside di fire and sulfur dem go-go. And na dat bi di sekond deat.”