Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 14:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

35 Wen di pipol for der know sey na Jesus, dem send message go all dia village, den dem kon bring all di pipol wey nor well kom meet am,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 14:35
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem don cross di river go di oda side, dem kon land for Gennesaret.


dey beg am sey, “Make di pipol wey nor well tosh yor dress” and all of dem wey tosh am, kon well.


Di pipol run pass all di aria, karry di pipol wey nor well for mat go where dem hear sey Jesus dey.


Wen di girl hear Pita vois, e kon dey happy sotey e nor remember to open di door, but e run go tell dem sey Pita dey for outside.


and dem remember en face kon sey, dis na di man wey dey sidan for di temple door-mot dey beg money, before. Di pipol sopraiz well-well, bikos of wetin happen.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ