34 Wen dem don cross di river go di oda side, dem kon land for Gennesaret.
Wen di pipol for der know sey na Jesus, dem send message go all dia village, den dem kon bring all di pipol wey nor well kom meet am,
Jesus stand near Gennesaret and pipol gada make dem for hear God word.