32 Wen di two of dem don enter di boat, di breeze kon stop.
At wons, Jesus stresh en hand katch am kon tell am, “Yor faith too small. Why yu dey doubt mi?”
Den di oda disciples for di boat kon bow down for Jesus front woship am sey, “True-true, yu bi God Pikin.”
Fear katch dem well-well and dem kon dey ask each oda, “Who dis man bi sef? Even breeze and river dey obey am!”
Den Jesus enter di boat with dem, den di breeze kon stop. Dem kon sopraiz well-well,
As dem dey try make e enter inside di kenu, dem kon si sey di kenu don rish where dem dey go.