God sey, “My Jerusalem; di town wey dey sofa and nor get help; di place wey nor get who go konfort am. I go use stones wey dear well-well take build una foundashon again.
E si en disciples dey use all dia pawa dey padol di boat, bikos di breeze strong well-well. As morning won rish, Jesus waka kom meet dem, like sey e won pass dem.