Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 14:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Afta Jesus don send di pipol go dia house, e kon tell en disciples make dem enter boat cross go di oda side.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 14:22
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Jesus kon leave di pipol enter inside house. En disciples kon tell am, “Tell us wetin di grass parabol for farm mean.”


Di pipol wey chop na about 5,000 men, even doh dem nor kount wimen and shidren join.


Afta Jesus don send di pipol go dia house, e kon enter boat go Magadan aria.


Wen Silas and Timoti kom from Masidonia, Paul kon use all en mind dey prish di word, dey tok to Jew pipol sey, na Jesus bi di Christ.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ