17 Dem kon tell am, “Na only five bread and two fish wi get for here.”
Jesus ansa, “Dem nor nid to go, make una find sometin give dem chop.”
Jesus ansa dem again, “Make una bring di bread and fish kom.”
So una neva still undastand? Una nor remember di five bread wey I take feed 5,000 men and how many basket una gada afta dem don chop finish?
But Jesus ansa, “Make una give dem food chop.” Dem kon sey, “Na only five bread and two fish wi get, unless yu wont sey make wi go buy food for all of dem.”