Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 14:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Wen Jesus hear wetin happen, e komot der enter boat kon go where pipol nor dey. But wen pipol from difren-difren town hear where e go, dem kon follow am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 14:13
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Anytime dem sofa una for one town bikos of mi, make una run go anoda town. I tell una true word, una nor go run pass all di town for Israel, before Man Pikin go kom back.


Wen Jesus hear sey dem dey plan to kill-am, e kon komot from der. Many pipol follow am and e kon heal all of dem wey nor well.


Den, John disciples kon karry en body go beri and dem kon go tell Jesus wetin happen.


For early morning wen evriwhere still dark, Jesus leave di house go one kwayet place go pray.


Wen day break, Jesus komot go one place where nobody dey. But pipol find am rish der and dem kon dey try to hold am make e nor for leave dem.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ