12 Den, John disciples kon karry en body go beri and dem kon go tell Jesus wetin happen.
Dem bring di head for tray kon give di girl and e karry am go give en mama.
Wen Jesus hear wetin happen, e komot der enter boat kon go where pipol nor dey. But wen pipol from difren-difren town hear where e go, dem kon follow am.
Wen John disciples hear wetin happen, dem kom karry en body go beri.
Some men wey dey holy, karry Stefen go beri afta dem don mourn for am.