7 Some seed fall for shuku-shuku. Dem grow kom out, but di shuku-shuku, shuk dem die.
E go dey bring out grass for yu, but na di korn from di groun na-im yu nid as food.
Di seed wey fall for shuku-shuku, na pesin wey hear God word, but wahala, long-trot and to kwik get money for dis world kon shuk di word die for en heart and e nor kon bear fruit.
So wen sun kom out, e burn dem and bikos dia rut nor deep well, dem kon die.
But some seed fall for betta groun. Dem grow well kon bear oda seeds, some bear rish hundred, some sixty and some thirty.
Odas fall for where shuku-shuku dey and wen dem grow kom out, di shuku-shuku, shuk dem die.
Odas fall for where shuku-shuku dey and wen dem grow, di shuku-shuku grow too, kon shuk dem die.