Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 13:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

35 E do am so dat wetin di profet tok, go happen: “I go open my mout tok parabol, I go tok evritin wey bi sekret since God kreate dis world.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 13:35
24 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I go listin to many proverbs and play jita take solve many problems.


bikos na parabol I go take tok to una. I go tish una about some tins wey don happen before;


“True-true, di tins wey I bin tok, don happen naw. So, I go tell una new tins naw, even before dem go start to happen.”


Before God wey get pawa do anytin, E go first show en plans to di profets, wey bi en savant.


Na dis tin make wetin Profet Isaya tok happen, ‘Una go listin well-well, but una nor go undastand. Una go look well-well, but una nor go si anytin,


E kon use parabol tish dem many tins: “Si! E get one farmer wey go plant seed for en farm.


“Den di king go tell di pipol wey dey en rite hand, ‘Make una kom, una wey my Papa don bless and make una inherit di kingdom wey God prepare for una before di world start.


But e go betta for Tyre and Sidon pipol pass una for judgement day!


Papa, I wont make di pipol wey yu give mi stay with mi for where I dey, so dat dem go si di glory wey yu give mi, bikos yu love mi before yu kreate di world.


Di tin wey I dey tok about, na God sekret wisdom wey E choose for us, even before E kreate di world.


Di pipol wey dey before nor know dis sekret as God don show en holy apostles and profets wey dey naw, thru di Holy Spirit.


Di grace na to make evribody undastand God sekret plan. Na God kreate evritin and E hide di plan since e kreate di world.


Before-before, God tok to awa grand-grand papa dem for many ways, thru di profets,


Evritin for dis eart go woship am, even doz wey dia name nor dey for God Lamb book wey get life.


Di beast wey yu si, dey before, but e nor dey again and e go soon raiz kom from di pit kon start to distroy. Den doz pipol for eart wey dia name nor dey for di Life Book, go fear di beast.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ