28 “Di oga ansa, ‘Na enemy plant dem.’ “So en savants sey, ‘Yu wont make wi go rut dem komot?’
“So di savants tell dia oga sey, ‘Nor bi good seed wi plant for yor farm? Na where di grass from kom?’
“But di oga tell dem, ‘No, if una go rut di grass komot, una fit make mistake rut some for di good seeds too.
Wi dey beg una, awa brodas and sistas, make una tell pipol wey dey bihave anyhow sey, wetin dem dey do nor good, den make una help doz wey dey weak, but make una dey patient with evribody.