1 Dat same day, Jesus komot from di house go sidan for Galilee wotaside.
Pesin wey do wetin my Papa for heaven wont, na dat pesin bi my broda, sista and mama.”
Den Jesus kon leave di pipol enter inside house. En disciples kon tell am, “Tell us wetin di grass parabol for farm mean.”
Wen Jesus don enter di house, di two blind men kom meet am. Den e ask dem, “Una bilive sey I fit make una si?” Dem ansa, “Yes Oga God, yu fit.”
Jesus kon go di wotaside again and pipol kom meet am for der, so e kon start to tish dem.