5 Or una neva read for Moses Law sey, priests dey work for Sabat Day, but nobody dey sey dem kommit sin?
I kworel with di Jew leaders kon tell dem, “Si di kind bad tin wey una dey do! Una nor wont make di Sabat Day dey holy.
I tell Israel pipol dis message: ‘Una dey happy, bikos of una temple. Una like to dey look and go der, but I go distroy am and di small-small pipol wey una get for Jerusalem go die for war.’
For each Sabat Day, Aaron go always dey arrange am before God; dis na Israel pipol work forever.
how dem enter God house kon chop di holy bread wey ordinary pipol nor suppose chop, bikos na only priests suppose to chop am?
I tell una, pesin wey big pass di temple dey here with una naw.