Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 12:48 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

48 Jesus kon ask di pesin, “Who bi my mama and brodas?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 12:48
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

“Anybody wey love en papa, mama and pikin pass mi, nor go fit bi my disciple.


So somebody for der kon tell Jesus, “Si, yor mama and brodas dey outside and dem won tok to yu.”


Den Jesus point to en disciples kon sey, “Na dis pipol bi my mama and brodas.


Jesus ansa dem, “Why una dey find mi? Una nor know sey I go dey my Papa house?”


Jesus kon dey get sense more-more as e dey grow, so God and pipol like am well-well.


So naw, wi nor dey look anybody like ordinary human being. Even doh wi bin know Christ like dat before, wi nor know am like dat again.


Dem tell dia papa and mama sey, ‘Wi neva si am’ and e nor do like sey e know us or en own shidren, bikos dem keep yor word kon guide yor kovenant.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ