16 But e warn dem sey, make dem nor tell anybody who e bi.
Dis make wetin Profet Isaya tok, happen:
As dem dey kom down from di mountin, Jesus warn dem sey, “Make una nor tell anybody dis vishon wey una si until God go wake Man Pikin from deat.”
Den, Jesus tell am, “Nor tell anybody, but go meet di priest, make e look yu. Afta, go give di ofrin wey Moses kommand to show sey yu don well.”
At wons, dia eyes kon open and dem kon bigin si. Jesus kon warn dem sey, “Make una nor tell anybody wetin happen so.”
Den Jesus komot with en disciples go di wotaside and plenty pipol from Galilee follow am. Pipol from Judea,
Jesus kon sey make dem nor tell anybody wetin happen. But dem kon dey tok am for evriwhere.