13 Den Jesus tell di man, “Stresh yor hand.” So di man stresh en hand and di hand kon strong like di oda one.
Blind pipol dey si, pipol wey nor fit waka dey waka, God dey cure leper, deaf pipol dey hear, pipol wey don die, dey wake-up and poor pipol dey hear di Good News.
Jesus tosh di man kon sey, “Yes, I wont make yu well!” At wons, di sickness komot from di man body.
Jesus tosh di woman and at wons, en body kon strait and e start to praiz God.
Publius papa kon get fever and en belle dey pain am. Paul go si am kon heal am.