Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 12:11 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

11 Jesus ansa, “If any of una get sheep wey fall inside pit for Sabat Day, e nor go-go karry am out?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 12:11
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dat time, Jesus waka pass one korn farm for Sabat Day. En disciples kon dey plok di korn chop, bikos dem dey hongry.


Den Jesus tell dem, “If any of una get pikin or melu wey fall inside well for Sabat Day, una nor go kwik-kwik draw am kom out?”


Wen una si una neighbour donkey or melu dey faint for road, make una nor trowey una eye or waka pass am; instead make una make sure sey una help di animal.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ