9 Wetin una go si for outside? Na profet? Yes! I tell una, e even big pass profet.
Who una go outside go si? Abi na man wey wear fine dress? Pipol wey dey wear fine dress like dat, nor bi king palis dem dey stay?
Herod kon get mind to kill John, but e dey fear di pipol, bikos dem bilive sey, John na profet.
And yu, my pikin, pipol go koll yu God profet and na yu go-go prepare di road for di Oga God,
But if wi sey, ‘Na from pipol’, dis pipol go stone us, bikos dem bilive sey, John na profet.”