2 Naw, wen John hear for inside prison about di tins wey Jesus dey do, e kon send en disciples go ask am:
So, from Abraham go rish David time, na fourteen generashon dey and from David time go rish wen dem karry Israel pipol go Babilon, na fourteen too and from dat time go rish wen dem born Jesus Christ, na fourteen generashon e bi.
Before dis time, Herod don arrest John put for prison, bikos John dey akuiz am sey,
Wen Jesus hear sey dem don put John inside prison, e kon go back to Galilee.
John disciples kom meet Jesus kon ask am, “Why e bi sey wi and di Farisee pipol dey fast evritime and yor disciples nor dey fast?”
Na Herod send men go arrest John put for prison, bikos of Herodias, en broda Filip wife wey e marry.
But wen John tell Herod wey bi govnor sey, God dey vex with am, bikos of en broda wife, Herodias, wey e marry and all di bad-bad tins wey e do,
Wen Herod wey bi ruler hear about evritin wey dey happen, e konfuse, bikos some pipol sey John don wake-up from deat
Jesus kon know sey di Farisee pipol don hear sey e dey baptize plenty pipol pass John and di pipol dey follow am,