Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 11:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 “ ‘Wi blow flute for una, but una nor gri dance, wi dey kry for awa pesin wey die, but una nor follow us kry.’

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 11:17
15 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dem rish Atad aria for di oda side for Jordan River, dem mourn and kry for der well-well. Na for der Josef for mourn seven days for en papa.


Den all of dem follow am go back dey happy, dey shaut, blow flute, dey make plenty nois and di groun kon dey shake.


But una go sing just as una dey do wen una dey do festival for evening; una go happy like pesin wey dey blow trumpet go woship for di Oga God mountin; di God wey dey protet Israel.


I go build una again and una go take una sheke-sheke kon dance and dey happy again.


“Wetin I go sey dis time pipol bi like? Dem bi like shidren for market wey dey hala for each oda sey,


Wen John di Baptist kom, e nor chop, drink or enjoy life but una sey, ‘E get demon!’


Jesus ansa, “Pipol wey kom marriage nor fit mourn if di man wey dey marry dey with dem! Abi e dey happen like dat? But di day go kom wen dem go take di man wey dey marry komot from where dem dey, dat time, dem go fast.


Wen Jesus enter di oga house, e si pipol dey play music and plenty pipol dey make nois for der too.


“By dat time, di senior son dey kom from farm where e go work. Wen e don near house, e kon dey hear music and si pipol dey dance.


Many pipol follow Jesus and di wimen among dem kon dey kry.


Dem bi like shidren wey sidan for market dey tell each oda, “ ‘Wi play music for una, but una nor gri dance; wi sing beri song for una, but una nor gri kry.’


Evribody for der dey kry take body nak groun, but Jesus tell dem, “Make una nor kry, bikos di girl neva die, na sleep e dey sleep.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ