Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Matiu 10:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Si! God know how many hair dey for una head.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Matiu 10:30
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di woman sey, “My king, abeg make yu pray give yor God, so dat my rilashons nor go kommit di crime wey big pass di first one kon go kill my oda pikin.” David ansa, “I use God name take promise sey nobody go tosh yor pikin.”


Solomon ansa, “If e go respet mi, I nor go even tosh one hair for en head, but if e nor respet mi, I go kill-am.”


Si, God know di nomba of hair wey dey una head. So make una nor fear, bikos una betta pass many sparo bird.


So naw, I dey beg una to chop, bikos una nid am to survive. And nobody among una go luz even one hair for en head.”


But di sojas sey, “Make Jonatan wey win dis war for Israel, die? E nor go ever happen! As long as God dey alive, one hair for Jonatan head nor go even fall rish groun! Bikos na with God help, e take do wetin e do today.” So di sojas nor let dem kill Jonatan.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ