9 Uzzaya born Jotam, Jotam kon born Ahaz, wey born Hezekaya,
For di sekond year wey Remalaya pikin, King Pekah dey rule Israel, Uzzaya pikin, Jotam kon bi king for Judah.
Zabud die and dem beri am with en grand-grand papa dem for David Town. En pikin Jotam kon take-ova as king.
Dat diziz sofa King Uzzaya until di day wen e die. Dem separate am from pipol, bikos of di diziz and dem nor let am enter God Temple again. En pikin Jotam kon take-ova as king.
Jotam na twenty-five years wen e start to rule and e rule for sixteen years from Jerusalem. En mama name na Jerusha wey Zadok born.
Hezekaya born Manasseh, Manasseh naim bi Amnon papa and na Amon born Josaya.
Asa born Jehoshafat, Jehoshafat kon born Joram, Joram born Uzzaya,