8 Asa born Jehoshafat, Jehoshafat kon born Joram, Joram born Uzzaya,
King Asa die and dem beri am for di royal grave for David Town and Jehoshafat, en pikin kon take-ova as king.
So Judah pipol take Zabud, Amazaya pikin wey bi sixteen years kon crown am as dia king.
Ahab pikin, Joram kon bi king for Israel and e rule from Samaria for twelf years and dat na di eighteen year wey Jehoshafat dey rule for Judah.
For di fift year wen Joram, Ahab pikin dey rule for Israel, Jehoshafat pikin Jehoram kon bi king for Judah.
Jehoshafat born Joram, Joram born Ahazaya and Ahazaya born Joash.
Jehoshafat die and dem beri am with en grand-grand papa dem for David Town. En pikin Jehoram kon take-ova as king.
Solomon born Rehoboam, Rehoboam naim bi Abijah papa and Abijah kon born Asa,
Uzzaya born Jotam, Jotam kon born Ahaz, wey born Hezekaya,