13 Zerubabel born Abiud, Abiud naim bi Eliakim papa, Eliakim kon born Azor,
For di sekond year wen Darius bi king for Persia; for di first day for di sixt mont, God tell Profet Haggai make e give dis message to Zerubabel, Shealtiel pikin, wey bi govnor for Judah and to Joshua, Jehozadak pikin, wey bi di High Priest.
Afta dem karry Israel pipol go Babilon, Jekonaya kon born Shealtiel, Shealtiel kon bi Zerubabel papa,
Azor born Zadok, Zadok naim bi Akim papa, Akim kon born Eliud,