Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 9:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

38 John kon tell am, “Tisha, wi si one man wey use yor name dey drive demon komot from inside pipol body and wi kon try to stop am, bikos e nor dey follow us waka.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 9:38
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis signs go follow pipol wey bilive: With my name, dem go drive demon komot from pipol body; dem go speak new language wey dem nor learn;


But Jesus tell dem, “Make una nor stop am, bikos nobody wey use my name do mirakle go fit tok bad tin about mi.


If na Belzibub pawa I take dey drive demons, den na wish pawa una pikin dem dey use? So, na una pikin go judge una.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ