36 E kon koll one small pikin stand for dia front. Den e whole di pikin hand, kon sey,
Jesus kon koll one pikin stand for dia front,
Afta, Jesus draw di shidren near body kon bless dem.
Afta Jesus sidan, e koll en twelf disciples kon tell dem, “If anybody among una won bi first, e go bi di last and e go bi evribody savant.”
“Anybody wey welkom one of dis small pikin bikos of mi, na mi e welkom and anybody wey welkom mi, nor bi mi alone e welkom, but na my Papa wey send mi.”