Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 9:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

29 Jesus ansa dem, “Na only with prayer and fasting dis kind one dey take komot.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 9:29
17 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So I wear sak klot, sidan for ashes den turn to God kon dey beg am as I dey pray and fast.


e go-go bring seven spirit wey wiked pass am, kom. Dem go enter di pesin kon sidan for der, so di pesin kondishon go kon bad pass as e bi before. Na like dis e go happen to evil pipol for dis time.”


Jesus ansa dem, “Na bikos una faith too small and I tell una true word, ‘If una get faith wey small like mustard seed, una go tell dis mountin, “Make yu move from here go yonda” and e go move and nor-tin go hard una to do.’


Dis kind demon nor go gri komot from pesin body escept na with fasting and prayer.”


Wen e enter di house, en disciples kon ask am, “Why wi nor fit drive di demon komot?”


Jesus and en disciples kon komot from der pass Galilee. But Jesus nor wont make anybody know,


e go-go bring seven oda spirits wey wiked pass am join ensef and dem go stay for der, so di pesin kondishon go worse pass as e bi before.”


Wen dem don choose eldas wey go lead di bilivers for di difren-difren church, dem kon pray and fast sey, make God protet dem.


Instead, I dey kontrol my body kon make am my slave, so dat afta I don prish di Good News give odas, God nor go rijet mi.


I don do hard work; nor sleep for many nites; food and wota go dey hongry mi; many times, I nor get food to chop. I don dey for kold and I nor get klot to kover body.


Na three times I ask Christ sey, make e take dis tin komot from my body.


for di time wey dem dey beat us and put us for prison; for di time wey dem dey fight; for wahala time; for nite wey wi nor fit sleep and for hongry time.


With difren prayers, make una dey ask God to help una. Make una always dey pray with di Spirit and dey shine una eyes well-well. Make una nor give up, but make una kontinue to pray for all God pipol.


Di prayer wey dem take faith pray go save di pesin wey nor well and God go make am well. And if e kommit any sin, God go forgi-am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ