27 But Jesus whole di boy hand small-small, karry am up and di boy kon stand up.
Na mi bi di Oga wey bi una God and I dey enkourage una sey, ‘Make una nor fear, bikos I go help una.’ ”
Afta di pipol don go outside, Jesus go whole di girl for hand and di girl kon stand up!
Jesus go meet am, hold en hand and di woman kon stand up. Den di fever komot from en body and e kon dey serve dem.
Jesus sorry for di man, so e tosh am kon sey, “I wont, so make yu well!”
Den e whole di pikin hand small-small kon tell am, “Talita kumi,” wey mean “Small girl, get up.”
E hold di man for hand kon take am go outside di village. Jesus spit for di man eye kon tosh am, den ask am, “Yu dey si anytin?”
Di demon shaut, shake di boy well-well kon komot from en body. Di boy sleep for groun sotey many pipol kon dey sey, “E don die!”
Wen e enter di house, en disciples kon ask am, “Why wi nor fit drive di demon komot?”
Di kommanding offisa whole di boy for hand go one korna kon ask am, “Wetin yu won tell mi?”
Pita hold di man for en rite hand kon drag am up and at wons, di man legs kon strong.
Pita kon hold en hand stand up. E koll di bilivers and all di wimen wey dia husband don die, kon give di woman to dem.