Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 8:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Di man look up kon sey, “Yes, I dey si pipol, but dem bi like tree wey dey waka about.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 8:24
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen dat day rish, deaf pipol go hear words wey dem read from book give dem and blind pipol go si even inside darkness.


Dia eyes nor go dey blind and dia ears go dey listin well to hear wetin di pipol wont.


E hold di man for hand kon take am go outside di village. Jesus spit for di man eye kon tosh am, den ask am, “Yu dey si anytin?”


Jesus tosh di man eye again. Di man eye kon open and e kon dey si well-well.


Gaal si dem, so e kon tell Zebul sey, “Look! Some men dey kom down from di mountin!” Zebul ansa, “Nor bi human being dey kom! Na shadow yu dey si.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ