Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 6:50 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

50 bikos as dem si am, fear katch dem. But Jesus tell dem, “Make una heart nor shake! Na mi. Make una nor fear.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 6:50
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen una dey pass thru deep wota, I go dey with una. Una go fit handle any wahala wey kom una way. Wen una pass thru fire, e nor go burn una. Di temptashon wey go kom, nor go too hard for una.


But Jesus tell dem, “Make una heart strong! Na mi, make una nor fear.”


Some pipol kon bring one man wey nor fit waka kom meet am. Wen Jesus si as dia faith strong rish, e kon tell di man wey nor fit waka, “My pikin, make yu nor fear! God don forgive yu all yor sins.”


Wen dem si am dey waka on-top di wota, dem tink sey na ghost, so dem kon dey shaut,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ