49 Wen dem si am dey waka on-top di wota, dem tink sey na ghost, so dem kon dey shaut,
Na only en make di heavens kon waka on-top wave for sea.
E si en disciples dey use all dia pawa dey padol di boat, bikos di breeze strong well-well. As morning won rish, Jesus waka kom meet dem, like sey e won pass dem.
bikos as dem si am, fear katch dem. But Jesus tell dem, “Make una heart nor shake! Na mi. Make una nor fear.”
But dem shok kon bigin fear, bikos dem tink sey na spirit dem dey si.