Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 6:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

38 Jesus ask dem, “How many bread una get? Make una go shek.” Wen dem don shek, dem kon ansa, “Na five bread with two fish.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 6:38
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Jesus ask dem, “How many bread una get?” Dem ansa, “Na seven bread and some small-small fish.”


But Jesus ansa, “Make una give dem sometin chop.” Dem kon sey, “Make wi go take two hundred silva koins buy bread give dem chop?”


Jesus kon tell di pipol make dem share diasef into group, sidan for grass.


Jesus ask dem, “How many bread una get?” Dem ansa, “Na seven.”


But Jesus ansa, “Make una give dem food chop.” Dem kon sey, “Na only five bread and two fish wi get, unless yu wont sey make wi go buy food for all of dem.”


“One boy dey here wey get five bread and two fish, but dis one nor go rish dis plenty pipol chop at-all!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ