Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 6:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 Make yu send dis pipol go buy wetin dem go chop for di town and village wey near here.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 6:36
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But Jesus nor tok. So en disciples kon beg am, “Drive dis woman komot for here, bikos e dey disturb us.”


So Pita take Jesus go one korna kon tell am, “Oga God! God forbid! Dis kind tin nor go ever happen to yu!”


Wen Jesus family hear wetin dey happen, dem kon go hold am, bikos pipol dey sey, “E don dey kraze.”


En disciples kon ansa am, “Yu si all dis plenty pipol dey push yu and yu dey ask, ‘Who tosh mi?’ ”


Wen day don dey dark, en disciples kom meet am sey, “Dis na place wey pipol nor dey stay and day don dey dark.


But Jesus ansa, “Make una give dem sometin chop.” Dem kon sey, “Make wi go take two hundred silva koins buy bread give dem chop?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ