29 Wen John disciples hear wetin happen, dem kom karry en body go beri.
Dem beri am for David Town with di oda kings, bikos e do good tins for Israel and for God Temple.
Den, John disciples kon karry en body go beri and dem kon go tell Jesus wetin happen.
E put di head for plate kon give di girl and di girl go gi-am to en mama.
Den di disciples gada round Jesus kon tell am evritin wey dem don do and tish.
Some men wey dey holy, karry Stefen go beri afta dem don mourn for am.