28 E put di head for plate kon give di girl and di girl go gi-am to en mama.
At wons, dem enter Ish-Boshet room kon kill-am. Den dem kut en head, karry follow body kon waka for nite pass Jordan River Valley.
Di messenja kon tell Jehu, “Dem don bring di king sons head kom.” Jehu ansa, “Make yu hang dem put for two stik for di town gate till tumoro morning.”
Just as en mama tell am, di girl kon sey, “Make yu give mi John di Baptist head for tray.”
So di king send di soja wey dey kill criminals, make e go bring John head kom. So di man go inside di prison, go kut John head komot.
Wen John disciples hear wetin happen, dem kom karry en body go beri.