27 So di king send di soja wey dey kill criminals, make e go bring John head kom. So di man go inside di prison, go kut John head komot.
Even doh e pain di king well-well, e nor won rijet wetin di girl ask, bikos e don promise for evribody present.
E put di head for plate kon give di girl and di girl go gi-am to en mama.