Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 6:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Wen Herodias dota kom dance, Herod and di pipol wey e invite kon dey happy well-well. So di king kon tell di girl, “Make yu ask mi for anytin wey yu wont and I go give yu.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 6:22
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

As dem dey drink, King Belshazzar orda sey make dem bring all di gold, silva and bowl wey en papa Nebukadnezzar karry kom from God temple for Jerusalem. Di king sey make dem bring dem kom, so dat en, en ofisas, en wife and girl-friends go use dem drink wine.


“ ‘Wi blow flute for una, but una nor gri dance, wi dey kry for awa pesin wey die, but una nor follow us kry.’


Before dis time, Herod don arrest John put for prison, bikos John dey akuiz am sey,


So, for Herod birtday, Herodias dota dance well-well kon make Herod happy.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ