Mark 6:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English20 Herod dey fear John well-well, so e dey protet am, bikos e know sey John na holy man wey dey do wetin God like. Anytime Herod hear John dey prish, en mind go dey worry am, but e still dey like to listin to am. အခန်းကိုကြည့်ပါ။ |