19 So Herodias kon get bad belle for John and e won kill-am, but e nor fit.
Wen King Ahab si Elijah, e kon sey, “My enemy, yu don find mi si abi?” Elijah ansa, “Yes! I don find yu si. Yu don do wetin nor dey good at-all for God eye.
Always dey kontrol yor tempa, bikos vexnashon go turn yu to fool.
Israel pipol, una don si many tins, but wetin dem mean to una? Una get ear to take hear, but wetin una don really hear?”
Before dis time, Herod don arrest John put for prison, bikos John dey akuiz am sey,
So, for Herod birtday, Herodias dota dance well-well kon make Herod happy.