39 Wen Jesus enter, e tell dem, “Why una dey kry like dis? Di pikin neva die, e just dey sleep.”
Many pipol wey don die go raiz; doz wey dey holy go get life wey nor dey end, while odas go sofa forever.
E kon tell dem, “Make evribody komot, di girl neva die, e just dey sleep.” Den, dem kon bigin laf am.
Dem kon rish Jairus house kon si plenty pipol dey make nois, dey kry.
Dem kon dey laf am. Jesus drive dem go outside, kon take di pikin papa and mama with di disciples wey follow am go inside di room where di pikin dead body dey.
But Paul go down, liedan on-top di boy kon put en hand round am sey, “Make una nor worry, bikos e still dey alive!”
Na dis make many of una wey nor well, weak and some among una don even die.
wey die for us, so dat weda wi dey alive or wi don die wen e kom, wi go stay togeda with am for heaven.