21 Wen Jesus don cross go di oda side with boat, plenty pipol kon gada round am for di wotaside.
Jesus enter boat kon cross go en home-town for di oda side.
Again, Jesus kon bigin tish pipol for di wotaside. Since pipol wey gada round am many, e enter boat dey tish di pipol as dem sidan for groun near di wota.
So afta dem leave di pipol, dem enter di boat wey Jesus sidan and oda boat still dey der with dem.
As Jesus just dey kom down from di boat, one man wey get evil spirit kom out from di beri groun, run kom meet am.
Wen Jesus go back for di oda side for di river, pipol welkom am for der, bikos e don tey wey dem dey wait for am.