Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 5:19 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

19 But Jesus nor gri make di man follow dem. Instead e tell am, “Go yor house go meet yor pipol and make yu tell dem wetin God don do for yu, bikos God don sorry for yu.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 5:19
12 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So Naaman go tell di king wetin di Israel girl tok.


Kom! All of una wey dey loyal to God, make una listin as I dey tok wetin E do for mi!


Naw, mi Nebukadnezzar praiz, woship and hail di King wey dey heaven. Evritin wey E dey do dey rite and en ways dey pure. Pipol wey dey karry body up, E dey bring dem down.


So di man kon go, bigin tok for di whole village about wetin God do for am and evribody wey hear am, sopraiz well-well.


“Make yu go yor house go tell dem wetin God don do for yu.” So di man kon go, dey tell pipol for di town wetin Jesus do for am.


“Make una kom si one man wey tell mi all di tins wey I don do. Dis man nor bi di Mezaya so?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ