Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 4:37 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

37 Den, strong breeze kon dey blow and wota dey enter di boat, so di boat kon dey won sink.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 4:37
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

God kon tell Satan, “Okay, evritin wey Job get, dey for yor hand, but make yu nor kill-am!” So Satan komot from God present.


den one kind strong breeze from di wildaness blow di house fall kon kill all of dem. Naw, na only mi one eskape kom tell yu.”


But God send strong breeze go kause wahala for di sea and bikos di breeze strong well-well, di ship won kon break to pieces.


So afta dem leave di pipol, dem enter di boat wey Jesus sidan and oda boat still dey der with dem.


But Jesus put en head for pillow dey sleep inside di boat. Den, dem koll am dey sey, “Tisha, yu nor even kare sey wi won die?”


But dem meet san-san for di sea. So di ship front kon hook and e nor fit move again, di back skata, bikos of di way di wave dey blow am.


Rome pipol don beat mi three times. Dem stone mi wons until I nearly die. Sheep wey I dey inside, don spoil for wota three times. I don float wons for wota from morning go rish di next day.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ