Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 4:35 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

35 Wen evening rish dat day, Jesus kon tell en disciples, “Make wi cross go di oda side for di river.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 4:35
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Afta Jesus don send di pipol go dia house, e kon tell en disciples make dem enter boat cross go di oda side.


Wen Jesus si plenty pipol gada am, e kon kommand en disciples make dem cross go di oda side for di river.


Wen Jesus don cross go di oda side with boat, plenty pipol kon gada round am for di wotaside.


So Jesus tell en disciples make dem enter boat cross go di oda side for Betsaida, den e send di pipol go house.


Den e kon leave dem enter boat go di oda side.


One day, Jesus and en disciples enter kenu, den e tell dem, “Make wi cross go di oda side for di river.” So dem kon go.


Den Jesus ask dem, “Where una faith dey?” But dem dey fear and sopraiz dey tell each oda, “Wish kind man bi dis sef? Even breeze and wota dey obey am!”


Wen Jesus don tok finish, e kon cross go Tiberias wey dey di oda side for Galilee wotaside.


dem enter one kenu, cross go Kapanaum (by dis time, evriwhere don dey dark and Jesus neva kom meet dem.)


Wen dem si Jesus for di oda side for di river, dem ask am, “Tisha, wish time yu kom here?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ