30 Jesus kon ask dem, “Wetin wi go take kompare God Kingdom? Wish parabol wi go fit use take show as e bi?
Wetin I go fit tok? Who don ever si dis kind sofa before? Wetin I go fit take kompare yu, Jerusalem? How I go fit take konfort yu? Bikos di wound wey yu wound, deep like sea. Na who go fit heal yu?
“Wetin I go sey dis time pipol bi like? Dem bi like shidren for market wey dey hala for each oda sey,
Jesus kon tell en disciples anoda parabol, “God Kingdom bi like wen pesin plant good seed for en land.
E bi like mustard seed wey bi di seed wey small pass for di world, wey pesin plant for groun.