Dem wiked well-well and just as dem dey kut korn for harvest time, na so too I go kut dem trowey kon mash dem, just as dem dey mash grapes until di wine kom out finish.
Make di good seeds and di grass grow togeda until harvest. Dat time, I go tell di pipol wey dey harvest sey, “Make una first rut all di grass, tie and burn dem, den gada di good seeds put inside my store.” ’ ”
Anoda angel still kom out from di altar and e get pawa to kontrol di fire. Di angel koll di one wey hold di sharp knife kon tell am, “Make yu use yor sharp knife gada di grapes for di vine for eart, bikos dem don ripe rish to plok.”