Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




Mark 4:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 Some pipol bi like di seed wey fall for road: anytime dem hear God word, Satan go kom tif am from dem kwik-kwik.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




Mark 4:15
28 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Lot go tell di men wey won marry en dotas sey, “Make una kwik-kwik komot from dis town, bikos God won distroy am!” But dem tink sey Lot dey lie for dem.


“Na who go bilive di message wey wi dey hear naw? Na who don si God hand for dis matter before?


For anoda vishon; I si Joshua wey bi di High Priest stand for God angel front; Satan too stand for Joshua rite hand side and e dey akuiz am.


‘Wen pesin hear God word and e nor undastand am, di devil go kom tif di word wey dem plant for en heart, dis na di seed wey fall for road.


“But di pipol nor gri listin to wetin di savants tok, instead one go en farm and di oda kon go do en business.


Jesus ansa, “Komot here, devil! Bikos God word sey, ‘Na only God wi suppose to serve and woship.’ ”


Some bi like di seeds wey fall for where stones and san dey: as dem hear God word, dem go receive am with happiness,


As e dey plant, some seed fall for road and birds kom chop dem.


Di ones wey fall for road, na di pipol wey hear God word, but devil kon tif am from dia heart, so dat dem nor go bilive and God nor go save dem.


Wen di pipol hear sey pipol go raiz from deat, some kon dey laf, but odas sey, “Yu go tell us dis matter again.”


But Pita tell am, “Ananias, why yu allow Satan enter yor heart and yu kon dey lie give di Holy Spirit? Why yu keep some for di money wey una sell di land, for unasef?


so dat Satan nor go deceive us, bikos wi know en wayo.


Di wiked man go kom with Satan pawa and e go do difren mirakles and wonders.


Make una make sure sey nobody dey do bad tins or nor dey fear God, just like Esau wey sell en rite as first-born, bikos of food.


Make wi listin to wetin wi don hear, so dat wi nor go fall komot from di rite road.


Make una shine una eye well-well, bikos devil wey bi una enemy, bi like hongry lion wey dey shaut and dey find who e go chop.


Dis dragon na di old snake wey bi di devil or Satan, wey dey deceive di world. Dem trow am kom down from heaven with en angels.


Den, dem go trow di devil wey deceive pipol inside God fire. Den di beast and en fake profets go sofa both day and nite forever and ever.


Wen di 1,000 years don finish, God go free Satan from en prison


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ